Ah Ah! What Happen!! What is "Yam Pepper-Soup"?!!! We are in the season of love! A befitting recipe for the season would have been it; instead of this carbohydrated cook. Ah Ah!
hhahahahhahaha.....u cracked me up! Anyway, u can cut heart shapes out of your yam for the season (some very cool cookie cutters can help) lol.... thanks for the insight tho, Next valentine, we will be cooking for our Boo's... hahhaa
Hello Madam Geena.... I dey throw salute to you oo... Ur program dey mak me hapi lyk mad. Kudos madam...... U too fresh 2dy oo... Am sharon Anselem frm Taraba
My madam u too much 100,000,000 gboza for u; u get mouth die no tin do u. Bsc; Msc; Phd................+ all the remaining degrees for cooking I carrr all of them give u. Even thou I no dey taste your food every saturday I no say all the food wen u don cook enter class.THUMBS UP
Madam Geena I dey enjoy ur cookin show, infact e don make me sabi plenty delicacy, I lik u, abeg make u kip on d gud work...na esther george 4rm auchi..
Ah Ah! What Happen!! What is "Yam Pepper-Soup"?!!! We are in the season of love! A befitting recipe for the season would have been it; instead of this carbohydrated cook. Ah Ah!
ReplyDeletehhahahahhahaha.....u cracked me up! Anyway, u can cut heart shapes out of your yam for the season (some very cool cookie cutters can help) lol.... thanks for the insight tho, Next valentine, we will be cooking for our Boo's... hahhaa
ReplyDeleteHello Madam Geena.... I dey throw salute to you oo... Ur program dey mak me hapi lyk mad. Kudos madam...... U too fresh 2dy oo... Am sharon Anselem frm Taraba
ReplyDelete9ce programme. I luv it Knowing 4 d 1st time dat lemon grass can be such a good recipe.
ReplyDelete~ Kevin Ebri
Tank u sooo much Sharon.... una encouragement dey encourage me, God bless
ReplyDeleteMy madam u too much 100,000,000 gboza for u; u get mouth die no tin do u. Bsc; Msc; Phd................+ all the remaining degrees for cooking I carrr all of them give u. Even thou I no dey taste your food every saturday I no say all the food wen u don cook enter class.THUMBS UP
ReplyDeleteTankkk uuuuu ooooo My personal P, God bless u. lol @ 100,000,000 gboza (see as i dey wish say dat na Naira on top my bank account hahahaa) tanks much.
DeleteMadam Geena I dey enjoy ur cookin show, e don make me learn plenty delicacy, I luv u, make u kip am up..
ReplyDeleteAm esther george 4rm auchi
Thank you Esther, abeg help me halla all d people for Auchi. God bless u big time
DeleteBless u 2 ma. Dem go hear
DeleteMadam Geena I dey enjoy ur cookin show, infact e don make me sabi plenty delicacy, I lik u, abeg make u kip on d gud work...na esther george 4rm auchi..
ReplyDelete